IDK is a melodic tune for the soul and body.It describes the sentence "I don't Know"
Idk was made after the death of Young PUG dad
Hello
Hello
How are you doing
And getting better
Young PUG
Crazybeatz(crazy)
hook:
Why are'u gonna do like that
Shey na u wey I find come
Abi u no wan see me again
So many people don ask
Wetin happen last night
I can't tell maybe
Chorus:
Na today
you go move
U go run
U go shawn
U no say
nothing ooo
Why you go leave
You go move
You no call
You no talk.
You no say
Nothing oo
I don't know
Hook:
Why are'u gonna do like that
Shey na u wey I find come
Abi u no wan see me again
So many people don ask
Wetin happen last night
I can't tell maybe
Having been thinking of you
Playing the song
have been singing of you
Looking around
having been watching all you
I don't know what to do
Talking with friends
All I see is you
Even in my sleep
I dey dream of you
Chorus:
Na today
you go move
U go run
U go shawn
U no say
nothing ooo
Why you go leave
You go move
You no call
You no talk.
You no say
Nothing oo
I don't know
hook:
Why are'u gonna do like that
Shey na u wey I find come
Abi u no wan see me again
So many people don ask
Wetin happen last night
I can't tell maybe
Chorus
Na today
you go move
U go run
U go shawn
U no say
nothing ooo
Why you go leave
You go move
You no call
You no talk.
You no say
Nothing oo
I don't know